E dey produce beta African gbedu and e dey fine for eye. But wetin you fit no sabi na say xylophone get different tins wey you fit use am do. "If you no fit ask woman out, you fit use di xylophone tok ...